One court for Ikeja in Lagos don carry 21 years imprisonment drop ontop di head of one lecturer for University of Lagos (UNILAG) wey take force-force...
Lagos gofment don tok say dem don ready to seal 105 estates for di state wey no folo get approval for dem layout. Di gofment tok...
One Federal High Court wey dey for Abuja don direct say make police go arrest oga before-before for Nigeria Customs, Abdullahi Inde Dikko sake of say...
Naija senior football team, Super Eagles go play dem mate from Siera Leone for Stephen Keshi Stadium wey dey for Asaba as dem continue with di...
Di Independent National Electoral Commission INEC don tok say ein no go gri for di All Progressives Congress (APC) to do any fresh govnorship election for...